When Fada go see Father.
— Charly Boy Area Fada 1 (@AreaFada1) October 2, 2025
Dis na how I spend my October 1st,
with The Baba of dem all, OBJ.
Baba summoned me to have breakfast
with him.
We talked about men's health and Nigeria.
The tins wey responsible Nigerian men dey go through no be small matter.
Men, una dey try.
Well… pic.twitter.com/nemuCHgC8d