Portable don react to his lookalike wey dey collect shows and even perform his songs. He said if he do something now, na same una go dey ask for justice. So anywhere you see his lookalike, do them how you like 😂 pic.twitter.com/Yzku04hzK8

— TENIOLA (@Teeniiola) September 25, 2025