If you get brother or sister wey be fast rising artist and you believe say he or she go blow as una dey keep money for marketing and promo make una dey keep therapist money for one side tooo cos lol !!!

— #WorldPresident 🌎 (@Zlatan_Ibile) August 28, 2025