You see that Chief Priest story of being denied US visa, i also doubt that story sha, Israel wey no sabi speak English like that enter Miami, na Billionaire chief priest dem come deny visa but wife and kids get, baba know why him no wan touch US soil sha 😀

— KlintonCod (@klintoncod) August 13, 2025