Many things wey people for genuinely like do but una go say na "Clout" so people dey dead their ideas. Omo owo Dey only focus on positive energy so talk your talk! If i like i go shoot an entire movie & dedicate am to Mohbad, call am clout, na ur problem be that! RIP IMOLE…
— Ayo Maff 🥷🏽 (@AyoMaff) October 9, 2024