All of una wey Dey advice burna boy and VDM una head no correct Why VDM no call out davido when him arrest damikrane and others ?
Bunch of hypocrites! 😂 selective activist. If dem born VDM mama well make him go hard on burna boy like he Dey always do to others. Pucy boy! pic.twitter.com/4hKAwZhU8Q

— SAMKLEF NONI (@SAMKLEF) October 8, 2024