Michky- me and Shaun no get problem, but what tf is Shaun is more athletic than you guys, who be the Shaun self, shey na because of the ancient e Dey use whine their head, how much he get for account, wetin dey do them, kink them no find my Trouble. #BBNaijaS9 #bbnaija cc… pic.twitter.com/nGzulhJZzP
— Metro Naija (@metronaija) August 7, 2024